Legendary Toto

Legendary toto episode 4

Legendary toto episode 4
I thought I’ll go to jail but it doesn’t seem that will happen I was locked in the cell for five days until I was released, I have second doubt about Queen’s death.
I went home afterwards, my family house I mean I can’t just go into that my apartment to avoid embarrassment.
I sat at our house varandah when my junior bro Daniel came with is noise again.
Daniel: Hey fine boy criminal!! how una??
That was the name the idiot gave me since I returned from cell.
Me: Wetin happen again??
Daniel: Calm down jhoor E get one babe for area five I been dey reason am but E no wan show me green light.
Me: Ehen wetin come be my own??
I was really interested in what he was about to say buh I have to bone face to avoid been teased.
Daniel: C’mon now the girl geh asset oo.
Her matter don tire me I just want to make una try una luck.
Me: No dey whine me abeg I no geh time.
Daniel: No miss this opportunity oo.
Me: Oya ago try, hope say una no dey whine me sha
Daniel: Haha why una dey do like this naw??
We go hit area five in the evening.
I was thinking maybe I should try my luck, but I doubt if I’ll go for two reasons, to be rejected and my mama.
She don talk plenty the first day dem released me for cell.
She went to the extent to tell me she didn’t come to see me in the police station coz I’m an irresponsible guy and a brother, My mates are getting married with good jobs I’m here fooling around.
Her word pierced my heart badly that I kept myself in a house arrest.
I really need to fuc*k even if it would be the last time.
It won’t be bad if I give it a try.
My brother and I bursted area five sha luckily the girl was around I no waste time at all the babe bad as my brother talk am but I no say she dey form, I no know how E take happen but we found ourselves on my bed tearing each other clothes apart.
We started from French k-ss the babe bad die, her name na Bisola from the information I gathered.
She pushed me gently to the bed s—–g the life out of our l-ips, she unbuckled my belt like flash and took out my d!ck her touch alone made pre – cu*m oozing out like water.
She lick it dry before k-ssing the tips I couldn’t help but mo-n out loud, if care is not taken I’m sure I’ll cu*m any time from now. we
She s—-d it real hærd the girl is a pro I failed myself I came immediately I don’t know what’s wrong with me it just a week I had se*x last what could have happened??
But Bisola wasn’t discouraged at all she drank it all and winked she came forward and k-ssed me but the k-ss was awful I found out that she didn’t drink the cu*m she poured everything in my mouth I quickly got into the bathroom spit it out and washed my mouth.
I came back to meet her laughing.
Bisola: So you can release I’m my mouth but you can drink your cu*m bah?!?!
I didn’t bother to reply I dragged her hair and positioned her in a do*ggy style and Fu*cked the hell out of her.
Bisola: Ahh uhhm asssshhh.. e dey sweet me me ,, eeeeeehhh E dey pepper me, h-rder baby!
I changed into a missionary style and thr-sted deeper she couldn’t help but mo-n loudly.
I stimulated he cl*it and s—-d her n—-e they were da-mn red! I will pinch it, bite it gently and s–k it.
We changed to reverse cowgirl bouncing up and down and also rubbing her cl*it I’ll take control at some point then she return to her work again.
We went 3rounds before we call it a day.
I saw her off and came back to meet my mum.
She shaked her head before saying.
Mum: Shey you know say shade your neighbor is pregnant she came here this morning saying you’re responsible.
Come when will you receive sense??
Am dead shade is pregnant?? for me??
I’m really confused how can shade be pregnant?? it’s surely a disaster, no..no no I wanted to use protection that day but it’s like them send the girl say make she come spoil my plans I jerked out of thought when I heard my mom calling.
Mom: I called you here coz I found a job for you in the community secondary school
Chaii this my mama seff I no say she want to insult me again but I don ready..
Me: thanks mom, but I no think say I wan go
Those seven words words slipped out of my mouth, actually I no mean am sha..
Mom: [her eyes w¡dened] come, you smoke cabin biscuit paper??
you must do the job oh
Me: I just dey joke, when I go start??
Mom: I tell you, you too dey irresponsible, so you dey tease your mama be that bah?? I don help una work am out you go start on Monday.
Those words pain me I just knack am for body.
I stood up to walk away when she say something
Mom: shade no get belle but she kon here say hin dey look for una she dey angry as I see am.. Oya dey go.
Me: [forming] but mama which Kain joke be that naw??
Mama: so you wan kon beat me??
I jumped on the bed really happy, i think say I don enter yawa oo today’s Friday so I thought of moving back to my house so I packed my bags took out my credentials and re arranged them, I called shade she juss dey vex say I no call am I calm her down and we ended the call about how we’ll meet so we fixed Sunday.
I’m moving back to my house the next day so I re package my bag and slept off.
I woke up the next day and went to my apartment, I made sure I got there early to avoid their wahala.
I cleaned my room and put everything in order.
I cooked some noodles and slept off when a call woke me up it was shade telling me she’s at my door knocking without me answering..
Voice: I say police don arrest am, him don turn criminal, him nodey house una nodey hear??
I open the door and she came in.
Voice: eeeeeehhh when una come back Oga Marve??.[Naso the busy body started shouting]
Kon see ooo, him don come back oo
Me: mama tope abeg comot for my door go mind your business abeg
Mama tope: so him don reach level wey you dey insult me bah??
Me: Oya no vex abeg dey go.
I slammed the door shut and face shade.
Me: which Kain surprise be this one?? no be tommorow we talk??
Shade:[frowed] which kain talk be that I no fit suprise una??
Me: you suppose tell me na
Shade: [carried her bag] ehn ehn I don dey go
Me: haha E no reach that level naw.
oya no vex you see I no dey ready there nothing wey I go use entertain una
Shade:[dropped her bag and faced me] use suppose talk that before no worry we go work an out.
Me:[tickled her] see how you reason my matter.
I place my l-ips on her and we engage in a hot k-ss session I was about to remove her blouse when she stopped me.
Shade: Oya Issokay make we find something chop fess.
I no wan make my toto dey hot before I chop abeg.
She cooked and we ate and we got engaged in another hot k-ss again, well the rest na Tori for 2 pm.
I was really famished from the hot s*ex and stood up to drink a cup of water, I looked down at shade she carry her Toto face to the fan direction I want to lie down and rest when I heard a loud bang on my door.
Me: [gro-ned] who be that??
Voice: na Oga landlord!
Voice 2: and the number 1 original caretaker
Voice: will you shut up!
Voice: but Oga E reach to de…
Naso I hear gbas gbos..

Back to top button
Close

Adblock Detected

We plead you off your AdBlock on this site, as it kills the only source of it income.