Legendary Toto

Legendary toto episode 9

Legendary toto episode 9
Me:[angrily] haha!! Vicky, una smoke paw paw leaf wey no ripe??
Vicky:[still lying down] nooo na mango leaf abeg, do quick quick make we do this thing jharey
Me: I don talk am, una nodey shame. Commot for for here ashawooo.
I knew that was too harsh but I said it so that she could change her mind but the idiot no stand up ooo
Vicky:[sed-ctively] una know say I love you why una dey do me laikdis naw [standing up]
Me: do you like wetin?? abeg come dey go and yo…
The next thing I know is that Vicky hand don disappear enter my boxer, m-ssaging my d*ck
Me:[mo-ns] hmm hummm
She pushed me to the bed and mounted my d*ck, she rode me very fast that I even forgot say Shade dey my room.
Vicky: asssh ooo, this is why I love una p—k oooo
She rode me faster, making our flesh hitting each other very fast the kpa kpa sound dey maddd
Vicky: ah ah E dey sweet me to
Me: argggh am c-mingggggg
Suddenly she went stiff her pu*ssy muscle grabbed my di*ck hærd, before I knew it pu*ssy juice started running down my legs
Shes still going up and down, I picked myself from the bed and started pounding into her meeting her t—-t.
Vicky: ooooh my Toto dey on fire ooooo eeeeeehhh
I shoot my load deep in,side her, and she collapsed on my chest.
I exhaled deeply before reality hit me, I quickly pushed her away picking my boxers from the floor
Me: Vicky get out of my room naw
Vicky:[frowned] wetin dah one kon mean?? as una dey see me so, I never ready to comot this room.
Me: so you wan try me bah??, I said get out!! [raised my voice]
Vicky: oooh na because of dah oshofree girl na hin you wan come chase me??
Me: wetin una talk naw naw??
Vicky: oshofr….
I no think am twice the kind of slap wey I give am eehn she quickly picked up her clothes and wear it
Vicky: [faced me] you see dah girl ehn I go show am pepper [she hissed and went out]
I sat down holding my head with both my hands..
Wetin I go tell shade now ehn??
I checked the time and saw that I was running late for work, I ignored Shade matter and have my bath, I got back to the room and met my food, I quickly got dressed and rushed the food I left some money for shade, let’s just say Transport Fare sha coz i thought she will leave today, the girl no wan gree comot for kitchen oo I took my teaching materials and left for school.
I arrived at the school a little bit late, coz their so called assembly don finish, I went to the staff room immediately I met only few of fellow corpers, I later knew that the rest have a class to attend.
I settled on my seat when Sandra barged into the office, she no even greet she juss walked straight to my seat chewing the gum in her mouth loudly.
Sandra: corper, corper. Corper shun, una just forget me abi??
No problem naw I juss come tell una say na you go teach us this morning
Then out of no where one of my colleague whom I knew as faith talk.
Faith: eehn?? haha madam Sandra when una start to dey call teacher?? Coz the Sandra wey I know no dey call teacher
Sandra: how dah one take concern you??
They lashed their selves small before Sandra left.
I took the biology textbook I picked from school library before I went to their class.
I’m not surprised when I found their class noisy.
I no mind them at all I just went to the board and started writing, I don write reach one side before one of the students talked
Boy: wetin this one dey write for board??
Naso all of the class face me oooo
Girl: I tire oo juss dey look as em enter like say na em ancestors own this place
Boy 2: abi Bros no fu*ck comot for house this morning
Naso them start to laugh even Sandra seff join them something dey tell me say make I go borrow cane and beat the hell out of them but who know maybe another gang dey wey dey notorious pass Legendary own, I was really embarrassed that I left the class without teaching them anything.
The day was a semi interesting coz the rest of my colleagues too no go class despite the fact that them get class.
I told them what happened earlier when they started laughing, saying that’s just the beginning I never see anything.
I thought Legendary and his crew won’t let me rest in school but none of that happened I was really happy coz I didn’t see Grace too.
I don’t think those guys are students seff I wanted to ask the others but I juss shut up.
Walls get ear no body holy…
The school closed for the day, I hurriedly left the school premises to avoid stories that touches the heart…
I got home and greeted anybody wey I see, I noticed the long stares they all were shooting at me, I ignored them and walked to my room, I was surprised when I saw my door open.
I opened the door to meet my room scattered everything was in disarray, my head spin fess.
I walked into the room to meet Shade and Vicky in a combat.
Me: wetin dey happen for here??
They stopped fighting and started walking towards me like a controlled PES player.
Then gbosaaaaaa one thunder mixed slap land me for bed.
Abeg if you know where them dey sell wheel chair, biko tell me.
Coz only the slap alone I’ve started seeing my ancestors playing football……

Back to top button
Close

Adblock Detected

We plead you off your AdBlock on this site, as it kills the only source of it income.