My WhatsApp Visitor

My WhatsApp Visitor episode 13

MY WHATSAPP VISITOR 18+
Episode 13
Ugbuloida: when you come na?
Me: just today.
She come disengage, my pr*ck come dey stand for my boxer anyhow.
Fear come catch me for the disgrace wey my pr*ck disgrace me that time.
I come scratch my head, I no want wetin happen to me that time to happen to me again oh.
Me: ehnn… Ugbuloida, I dey come. My first reach Ada their house, my mother send me message.
Ugbuloida: you dey come back, bah?
Me: yes, na… Go baf, when I come back I go branch for ona house.
She carried her bucket and walked to the bathroom, her yansh was just shaking anyhow in,side the wrapper. Her yansh don separate finish, she go sweet die for doggystyle.
My pr*ck come dey react, I first calm am down.
I waka go Ada their house, met them cooking. I didn’t meet her dad, I met her and her sister making fufu since the next day is harvest.
Her two brothers were around.
Ada: kolo, you don come.
Me: iffa slap your mouth ehnn.
Ada sister: you don return?
Me: no, I dey road
We laughed and started gisting, I sat on the chair that they brought to me.
They brought mango to me, I started licking.
After I am done licking, I got up and went home.
I slept off after eating and taking my bath, I woke the next morning and brush my teeth.
Our church youth came ringing bells and singing songs, I went in,side back and slept.
After I finished bathing, I dressed up and went to church. I met Happiness with her friend Agi, the girl slim die. Breeze fit carry am sef.
Happiness: I hear say, Beauty finish you.
Me: no, my thing no gree stand.
Agi whispered something to Happiness.
Voice: Agi oh! Come.
Her mother called her, she ran away and left Happiness and I alone.
Happiness: my friend talk say, she like you well well.
Me: which friend?
Happiness: that one wey just commot.
Me: no wish me well oh, I dey fine flesh to add to my slim body, you wan give me bone like me.
Happiness: who tell you say na bone? That girl sabi f*ck oh.
Me: see me see trouble, I don see madam f*cker. You don see where slim person dey marry slim person?
Happiness: ehem na, na that one sweet.
Me: you want make our bones dey jam dey sound kekeke!!
Agi now came back smiling, the babe look fearful. I just tuwama.
I dey for road dey hear knock-out sounds, I thought December have ended. Where these ones buy knock-outs from?
I just dey bounce jejely until I met two girls about to fight before, both of them were of the same sizes. So, I no need to separate na.
One was on blue top and the other on red, the one on blue top slapped the one on red.
Girl1: you slap me?
Girl2: wetin you go do?
Naso tear shirt war one take start, they were just dragging each other on their plaited hairs. I no even reason the harvest again since their two are wearing short-skirt, I fit x-ray their p*ssy if them continue the fight oh.
The one on red top fell the one putting on blue top, she raised her leg up. And my eyes caught sight of it was white, the p-nt dirty like say them never wash am for the past two weeks. For all the packaging she nofit come wash p-nt, my morale of watching the fight just leave me. I just waka pass them dey tumble each other for ground.
From main road I heard bell sounds and melodious voices, the grooves of the harvest no be here. As babes scatter fine everywhere, I just know say I go sabi one or two today.
I got in,side the church compound and joined the dancing queue, I made sure I queued in behind one babe oh. The girl yansh big scatter, make she just bend dey dance na my prayer, swears.
Ada sighted me and ran to me.
Ada: Victor, the fine boy. Give me offering na?
Me: take take.
I gave her because they have started dancing, and I no wan fall my hands for were the babe dey. I didn’t know there is punishment waiting for me in the front. The girl bent and her big bumbum was car-ssing my amu, the thing sweet me. No lies.
Singers: hurray! Hurray! Harvest ye, ogbudamaele oh! Padhi ni.
The song was a banger, as the girl twist her wa-ist crazy. The babe sabi rock, I wan follow her talk after the offering.
We got to the offering basin and I deep my hand in,side my pocket to bring out my wallet, I no see wallet oh.
All eyes was on me, including my dad’s own.
See f*ck up!
 
TBC..

Back to top button
Close

Adblock Detected

We plead you off your AdBlock on this site, as it kills the only source of it income.