My WhatsApp Visitor

My whatsapp visitor episode 27

MY WHATSAPP VISITOR 18+
Episode 27
 
She was just smiling like dried ice fish as my brother hailed her wh0le-heartedly, guys them sabi deceive girls oh! for her mind na.
 
Chisom: *smiling* good evening.
 
Victory: evening oh, our fine wife *I look am with one eye*
 
Shey na him wan marry bah? I prepared the rice with fish and beefs, dish I and Chisom in a breakable platw while my brother took his own with his plate.
 
After we finished eating, luckily PHCN changed their mind and brought light that night, come see shout like say Wizkid dey do concert. I no blame them, light scarce for that area like Nigeria resources.
 
We parked to the room to watch a seasonal movie, my no lie. I nodey watch the movie. I just dey imagine which style I go give her for the send off, sometimes sef Chisom have to nudge me to ask me something on the screen.
 
How person wan focus when this kind big yansh wey you suppose dey enjoy dey close to you, I sighed.. I started pinching my brother to go and sleep na, it was 10pm already, which kind devil’s work be this.
 
Me: baby, are you not tired?
 
Chisom: am not… I dey enjoy the movie, make this boy k-ss the girl na.
 
Victory: I no know why em dey dull em sef.
 
I hissed and took my towel then went to the bathroom to bath, I was really upset. Which kind nonsense be this na, as the water poured on my body I started thinking of a way out.
 
I came in,side the room and still saw them focused on the screen, I went out of the room and jejely waka go control switch off am. Matcheww! What a bombshell… I switched on my phone light and entered the room.
 
Chisom: am enjoying the movie, why them take the light na?
 
Victory: no mind them, useless people.
 
Me: very useless people, go sleep jare!
 
He got up and left, Chisom pulled the clothe after asking me to switch off my phone light, as she enter bathroom to baf.i rushed go verandah on the control, I came back to see my brother about to enter the room.
 
Me: guy, warn yourself oh! Were you wan go?
 
Victory: in,side!
 
Me: in,side where? Go sleep oh…
 
I warned him and locked the door, I saw Chisom lying on the bed pressing her phone. This babe na scam, I switched off the light and lied down.
I waited till she has stopped pressing and phone and lied on the bed, I made my first move by pushing my hærd-on on her buttocks.
 
She no gree respond, I carry my hand cross to her bre*asts and squeezed slowly.
 
Chisom: wetin you dey do?
 
Me: babe, you are so sweet… I missed you.
 
Chisom: missed ke, you berra sleep oh! I no bw fu*ck machine.
 
See gobe!
I know say the babe no want my enjoy am wella, I just leave am sha… make she come see who go give am money to go tomorrow.
 
I just turned for bed hammer sleep, one person come dey wake me up the next morning. I opened eyes and saw Chisom well dressed.
 
This babe na tight runs girl sha…
 
Chisom: baby, I need to go… My mom and dad have been calling me to come home.
 
Me: ok..
 
I continue my sleep, the babe wan fool me. Not only mommy and daddy, na fu*cker and banger dey call her.
 
Chisom: wetin be ok? are you not going to esc-rt me?
 
Me: I no be esc-rting machine.
 
I adjusted properly and continued sleeping, shebi she no want send off fu*ck.. make she dey go na.
 
Chisom: you are very stupid, just because I denied you se*x, nonsense… I know my way out.
 
I no even get strength to beg her, as if she no enjoy my prick. The girl wan just dey in charge of everything, she think say na only her puna sweet. My prick sweet pass all the puna in Akwa Ibom state combined, na joke oh… No take am serious.
 
I continued sleeping, she opened the door commot. I no even stand up from were I dey lie down, she closed the door after sometimes she come back.
She opened the door come tap me for bed wey I dey enjoy sleep.
 
Chisom: baby, am sorry..
 
Me: ok.
 
I continued my sleep, this girl never see person wey konji don do something before. Wetin my prick do me last night, I nofit forgive this girl until I yansh am well.
 
Na mammy water give me fu-ck for dream wey I manage to suffer through the night.
 
Chisom: I go give u..
 
I just stand up for bed.. Pull my boxer, my prick don stand like say na nepa pole.
She even surprise the way my prick stand that morning.
 
Me: oya na… Pull clothes. Or we go do am with clothes on?
 
TBC..

Back to top button
Close

Adblock Detected

We plead you off your AdBlock on this site, as it kills the only source of it income.